
Liverpool don open one 5 point lead ontop premier league as Manchester city fall to 3-2 defeat for Norwich 5way draw.. dey between the people wey dey fight for final two champions league place this season… with Manchester United, Tottenham, Chelsea, Arsenal and Leicester city.
Meanwhile, all of dem dey for 8 points from the opening 5 game.