Biography

Rabony na breath of free air for radio – e dey host Cha Cha show and Correct Naija Countdown every week for 104.3 FM, Lagos
Rabin Ojoh na graduate of Industrial Physics from di University of Benin. Him journey to media na very funny one, join am on-air to hear am. Rabony wey im listeners dey call Dat Warri boy dem born for Lagos love radio and im work wella.
Music
Booking
Agency Correct FM, lAGOS
Phone Studio Line
Email sales@correct.fm