0%

Mcdpippu

Calabar // Nigeria


SHARE

Biography


Tony Ebigwai a.k.a Mcdpippu na from Ugbodu Aniocha-North wey dey Delta State. Born 11th Sept, study Economics for Nnamdi Azikiwe University, Awka Anambra State. Na public speaker, Researcher, Pidgin English radio Presenter wey dey Creative wit plenti sense of humor, Master of ceremony and wetin oyinbo call – all rounder.

Ok, make we go down memory lane, Mcdpippu say radio be wake-up call to a world say everytin need Patience and Perseverance, no be Do-or-Die affair. but e believe say at the end e go bokun come sengemenge. Many atimes he failed, but e pick imself up as e know say dat failure na part of success.

Mcdpippu na also pioneering member of Rotract club of Enugu Municipal (Community Based), blood donor, before im be Senator of Nigeria Economics Student Association (NESA), Unizik Chapter. Member of Calabar toastmaster club and pioneering member of Youth For Africa Leadership Initiative (YALI), Mandela Washington Fellowship Alumni Association Nigeria (MWFAA).

The third child for im family, wey dem be eight raised by dia grand parents, who he talk say teach am di need for discipline and self-control. Im dey focus on God as e believe say na only im be solution.

Mcdpippu na strong advocate of sustainable development goals as well as advocacy for the need of emotional intelligence, because im believe and know say “Best Leaders Are Empathetic Leaders.”

Catch am on air every day ob top Cirrect FM Calabar for di following shows:
1..4 UR INFORMATE…..12.05pm
2..CALABAR WETIN DEY….1.00pm
3..CORRECT MARKET…..2.00pm
4..FACE ME FACE YOU…3.00pM

Music


Booking


Agency Correct FM Calabar

Phone Studio Line

Email sales@correct.fm | mistajela@gmail.com

Expand
Play Cover Track Title
Track Authors