0%

Mayowa

Lagos // Nigeria


SHARE

Biography


Mayowa Daramola, na graduate of the university of Port Harcourt for where him study Geology, after school him love for radio make am volunteer to work for Radio station for Port Harcourt, from there him grow to become one of the most popular voices for Radio and face for TV. Him smile and height na him unique selling point. Mayowa na the kind gentleman wey every lady go die for, when mayowa no dey talk for radio or TV, him dey either MCEE for event, or dey create content for YouTube or him go dey talk to young people to ginger Dem to become better person like am. Mayowa, we happy say you don come to join the CORRECT family.

You go fit follow Mayowa yarn for @Host_Mayowa on top social Media.

Music


Booking


Agency Correct FM Lagos

Email sales@correct.fm

Expand
Play Cover Track Title
Track Authors