Biography

Helen Nwachukwu a.k.a Lady H na multimedia personality, as oyinbo call am. Lady H na fun loving radio goddess born on di 3rd of February. She bi political science graduate from di Abia State University and as she graduate n 2015, na radio wey she love she begin do and Naija radio landscape neva remain di same.
Outside radio, Ldy H na red carper host wey sabi all di area – from planning to managing event. She pride herself as pesin wey dey always dey in di know, she like to travel and try new new things when she no dey do voice over or dey practice as life coach.
Lady H na host of the evening show – Jejeli on top Correct FM 97.3, Calabar.
Music
Booking
Agency Correct FM Calabar
Phone Studio Line
Email sales@correct.fm